KIM JONG UN Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Ekeys
Gad The Screamer
Odogwu
Gorilla wan shine
E say monkey no fine
But the matter
No fit cause fight
Cuz for real,
Monkey no fine
If monkey climb or monkey jump
Monkey go see something chop
Monkey no dey begi gorilla
Before monkey chop
Eii
I work hard, I work hard
I turn up for sundown
And I no get time to show some love
Cuz emi ki se Valentine
Ehen
I work hard, I work hard
I turn up for sundown
And I no get time to show some love
Cuz emi ki se Valentine
Ooh
Kim Jong Un
You suppose fear person wey no fear me
Kim Jong Un
Dem wan try but dem no fit near me
Kim Jong Un
You suppose fear person wey no fear me
Kim Jong Un
Oshe
Kim Jong Un
Odogwu
Gad The Screamer
Odogwu
Now one for the ones who run the show
Two for the ones wey get the dough
Another one for the good times we had
Cuz we done dey hustle long ago.
If monkey climb or monkey jump
Monkey go see something chop
Monkey no dey begi gorilla before monkey chop
Eii
I work hard, I work hard
I turn up for sundown
And I no get time to show some love
Cuz emi ki se Valentine
Ehen
I work hard, I work hard
I turn up for sundown
And I no get time to show some love
Cuz emi ki se Valentine
Ooh
Kim Jong Un
You suppose fear person wey no fear me
Kim Jong Un
Dem wan try but dem no fit near me
Kim Jong Un
You suppose fear person wey no fear me
Kim Jong Un
Oshe
Kim Jong Un
Odogwu