Loading...

Download
  • Genre:Afrobeats
  • Year of Release:2024

Lyrics

Sapa no good for my body

Brokenness no good for my system

Eyes wey don see something

How I wan dey pretend

I know very soon e go soon set

But Rytna I dey face something

Me I dey face something

Make una try biko biko help the boy

Show me love cos I dey on God

I no fit to dey cap o

Say money no dey for my pocket

Me I no send them fuck them

I swear I go chock them

I give them the flows

everwhere me I’m wanted

Orin mi mani wonje

Je jeje

Ota lenu rodo tatase

Make una gbe mi trabaye

As e dey do me I no fit shalaye

see as I dey try I dey run my race

as I dey do my things

don’t care what you say

Omo ologo Micky emi logo aye

Blessings make e dey come my way

me I just wan go faraway

Make una try biko biko help the boy

Show me love cos I dey on God o

I no fit to dey cap o

Say money no dey for my pocket

Make una try biko biko help the boy

Show me love cos I dey on God o

I no fit to dey cap o

Say money no dey for my pocket oh ummm

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status