Loading...

Download
  • Genre:Afrobeats
  • Year of Release:2023

Lyrics

Fake love around me

My brother why no dey whine me

Cos you see my post on the IG

You cum dey hype me

Why me why me o


Fake love around me

My brother why no dey whine me

Cos you see my post on the IG

You cum dey hype me

Why me why me o


Wetin I do to dem damn

Wetin I do to dem damn

Wetin I do to dem damn damn

why u why o


I don dey try

I don dey try my best

I pray to God so I leave the rest

Dem still dey have nigga’s still dey vex

But I don’t know why oo

Every body wanna lose me

I’ve been blowing like a loose leaf

And no body wanna choose me

That why I dey try new things ooo


To wo ba de won ma sarewa

Nah me dey date sukura ati salewa

Moni to wo ba ton won ma japa

Fuck dem fuck their father o


Fake love around me

My brother why no dey whine me

Cos you see my post on the IG

You cum dey hype me

Why me why me o


Wetin I do to dem damn

Wetin I do to dem damn

Wetin I do to dem damn damn

why u why o


Many things dey sup I no fit shaleye

But make I get money make I go male

Dem even try

Dey try underrate

Baba bless me

Bless my own maye o


My brother no go check me

Today dey Ajey o I fit get e

Buy you Gucci buy you benkly

Nah today we know we no know next thing


Shaleye

dem even try dey try underate

Ise ti ko Se

Ko Se shaleye

I pray to Jaa

I pray to Jaa everything on God oo


Fake love around me

My brother why no dey whine me

Cos you see my post on the IG

You cum dey hype me

Why me why me o


Wetin I do to dem damn

Wetin I do to dem damn

Wetin I do to dem damn damn

why u why o


Wetin I do to dem damn

Wetin I do to dem damn

Wetin I do to dem damn damn

why dem cum dey hate

why cum dey hate me

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status