Pressure Lyrics
- Genre:Afrofusion
- Year of Release:2023
Lyrics
Oooh Yhung Micky yeh
Right now on the beat o
I’m free from the pressure
I’m free from the pressure o
I’m free from the pressure
I’m free from the pressure o
I’m free from the depression
I’m free from the pressure o
I’m free from the pressure
I’m free from the pressure o
So many things wey dey bother man
See my neck lace and my brother man
So many times dem dey whine Idan
Me Inno foo me I dey on God
I say no go pressure me
My brother no go tension me
Cos I go spend money
When the money drop make you spend on me
Palazzo my life dey sweet like gelato
For getto
All the bad days make you forget o
I’m free from the pressure
I’m free from the pressure o
I’m free from the pressure
I’m free from the pressure o
I’m free from the depression
I’m free from the pressure o
I’m free from the pressure
I’m free from the pressure o
Nah only jaaa be dey cover me
when I dey broke call on almighty
Oriburuku moni ka ma ri
I still dey ball lai gba salary
Se you dey when I dey drink garri
When sapa dey Se you dey call me gee
Normally I dey vibe gan
Se you know say me Imma vibe boi
Mo ma je loto mo ma je ID.me
Toba Se hun lo ko ma jami
Se o ni 2k to le yami
My nigga no dey whine me jowo o
Mo ma je loto mo ma je ID.me
Toba Se hun lo ko ma jami
Se o ni 2k to le yami
My nigga no dey whine me jowo o