Olodo Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2014
Lyrics
Hey
Oya na / 10ce
Eclipse
Verse 1
Fine boy wey dey sing wey dey rap
Bad to the bone even when I'm on a track
But right now omo na you I dey track
Cause your figure eight and yarnsh fit to give heart attack
Yepa
Carry me dey go make you own me
And I go rap fuji though that you Don't know me
And if you say that the flow sick, sick
Amma give it to you lowkey
Baby superstar
Baby girl is feeling my superstar
The money dey na we can do transfer
We can do it outside on boot of car
See I'm fresh to the tori
Talking about the fall
But I'm fresh with the flow
Because she don dey see money
She want to follow me and go
Common shun you there with your dumb paro
This girl is involving herself in some "inuwendo" that should not be paralysing the boys parameters
Nonsense
Chorus
Oya se packaging you dey form for me
Abi, abi you dey form for me
I'm a very very bad guy
But you no sabi
You no sabi
She start to wyne it upon the floor
Tell her give me more
Start to spray her dough
Now she say that she's in love
Olodo rabata
Idi e na ni lo mo ju
Olodo rabata
Idi e na ni lo mo ju
Verse 2
Idi e na ni lo mo ju
Idi e na lo ga ju
Idi e na lo mo ju
Olodo rabata
Idi e na ni lo mo ju
Me love it when you twist and you wyn
Till you light up my world
Omo I swear no candle
Leave you alone
Sorry no candle
Cause I never see the babe wey I no handle
And whenever you twist and you wyne on the floor
Boys start to camera the whole angle
Hmmmmm
Oya talk to me now
Forget about the dough oya wyne for me now
You don dey form for me now
Forget about your pride
Nne put it down
Stand attention
Better yet at ease
Keep up the wyning, you're good at it
Smile for me
Let me see ya teeth
Raise you glass
Let me see ya teeth
I'm just joking
Don't take it personal
Where's your sense of humor
Play along with the game
Chorus
Oya se packaging you dey form for me
Abi, abi you dey form for me
I'm a very very bad guy
But you no sabi
You no sabi
She start to wyne it upon the floor
Tell her give me more
Start to spray her dough
Now she say that she's in love
Olodo rabata
Idi e na ni lo mo ju
Olodo rabata
Idi e na ni lo mo ju
Verse 3
There's no need for the fronting
Omo talk to me
Girl I love the way she go down low
She's gat me on a long thing
Baby what is this
Baby would you take it slow
Jesu see the yarnsh as e plenty
In a tight jeans, omo girl you dey tempt me
Oh Lord I can show up in a bently
To see your grand folks
But It's only if you let me
Drink wine let it flow like a red sea
Playboy no mansion, no jersey
Omo lets see
But firstly baby amma give you what you need Nestle
Chorus
Oya se packaging you dey form for me
Abi, abi you dey form for me
I'm a very very bad guy
But you no sabi
You no sabi
She start to wyne it upon the floor
Tell her give me more
Start to spray her dough
Now she say that she's in love
Olodo rabata
Idi e na ni lo mo ju
Olodo rabata
Idi e na ni lo mo ju
Outro
They call me Eclipse ladies and gentlemen
Aka the Demi god