OK (ft Slay) Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2015
Lyrics
Chorus :
Sexy lady what's up
Me and my guys we came to turn up
Na bottles wey we won pop
and the money wey i get i swear I won drop x2
So baby me gara okay, okay x4
Verse 1:
(Okay)
I pull at the club with only one thing in mind and that's to get it poping
(okay)
It's going down tonight inside henny we go drown no dey ask me wetin happen
(okay)
Nne c-c-c-cool down there is money in my wallet i will p-p-p-put down
(okay)
baby confam you know say we dey ball no be akpamu
So Baby settle down make we know as e go be
Mbulukwe gi bata e ga natu kwa the D
I know say you dey see me for tv and you dey reason
This is nkasi's regime and m'na ku kasi the beat
Back inna the place with ma goons we no dey carry last
All black shades looking like say nepa carry light
Dressed to kill swag dripping can u handle that
White Qome shirt black jeans black Adidas
Chorus :
Sexy lady what's up
Me and my guys we came to turn up
Na bottles wey we won pop
and the money wey i get i swear I won drop x2
So baby me gara okay, okay x4
Verse2:
Broke boi but now e don dey okay
I dey chop inside aeroplane motijeun soke
Loke loke everything loke loke
No u can't bring me down jor motigoke
Chaley, I'm all about d money
Timba kosi agbada mhen shomagbori wole
Jo daun, Make u no dey delay
Make u open it, ogbudo dile
All d Niggas 4 dis for club dem go follow u for road
Frsc go arrest u,u dey carry Overload
Everytime u dey shakur like u are makaveli
N now u friendly when u see me for d teli
Aunty bola,she wanting dollar
Getting plenty money bi arishekola
Me call her? egbati miokola
I no be tinubu but d boy is a baller
Chorus :
Sexy lady what's up
Me and my guys we came to turn up
Na bottles wey we won pop
and the money wey i get i swear I won drop x2
So baby me gara okay, okay x4