My brother Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2024
Lyrics
My brother clean dem tears, I no wan see you cry again
Hope you know We never lose if we still dey try again
If you fall,stand up and make sure you climb again
How we gan win if you afraid to try again
Quit keh 4keh mo fo ti
Ma fi last card mi gbera mi straight win if this life na sporty
The current situation na nothing
Na life Ko shen fault mi
But if you say person quit. Hnm hnm is not me
I keep grinding since I know no one Got me
Talent without consistence na nothing another lesson life thought me
Age 20 something but Mon reason be ni to ti pe 40
The side talks, the negativity non of it can stop me
Growing up is realizing no be everybody I know go support me
To make it where I come from no be small thing
Cause Some dey wey just want make you amount to nothing
Some actually wanna see you do good but when you start doing better na something
Wey dem no go like
The sudden hatred and bitterness is very disgusting
But una dey play the list of people wey go make am una no fit commot me
Slow and steady I no follow anyone fight for who go first get money
Kin sha ti sorire I don’t give a fuck who first me or who came before me
Me no follow una oppress anybody I’m just doing this for me