God love Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2024
Lyrics
Niggas be chasing me,but me chasing money
We show them real love but they rii here throwing hatred on me
But emi kilokanmi,ko shan shey awon lo bo mi
Since the food wey you dey chop no dey enter my own tummy
(So tell me)why you go dey hate person wey God love
(No no no no)no go dey hate person wey God love
(Just tell me)why you go dey hate person wey God love
(No no no no) No go dey hate person wey God love
Mo stand well always guiding
Only my business I’m minding
Me no dey put Wetin no concern me
Me no dey put mouth for Wetin even concern
But like x and y these niggas dey find me
Doing shii behind me
Sugbon ofo ni gbogbo e kan jasi now dem wan know wetin dey inside me
E no go tire me
Una no go fit retire me
If una block way,we go pass another road entirely
Cause na straight winning me I carry me for this life
Emi o kin she karimi for this life
Just God and my family for this life
Cause if I fall,how many people go fit carry me for this life
Niggas be chasing me,but me chasing money
We show them real love but they rii here throwing hatred on me
But emi kilokanmi,ko shan shey awon lo bo mi
Since the food wey you dey chop no dey enter my own tummy
(So tell me)why you go dey hate person wey God love
(No no no no)no go dey hate person wey God love
(Just tell me)why you go dey hate person wey God love
(No no no no) No go dey hate person wey God love
Ise oluwa ni ko le ye yin,
eyin abanije banirerin,
koniyeyin
As far toluwa shin kemi Ko ni remi
O re mi ti
E pa mi ti
Awa ta she 20 la me she 70
Sometimes I go dey reason everything
No be you dem dey debit if dem credit me
So calm down what you hating for
Tell What the joy is if you see me fall
Na full field everybody fit to ball
As you dey score dey assist like football
It’s all love over here boy
Who get pass,we don’t care boy
Na only poverty we dey fear boy
That’s just Something You wouldn’t dare boy