I go talk ft. Baeshy Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2024
Lyrics
We use what we have ,Wetin we go use na wetin we get o
Find 3 bag of rice give them make dem share for their ghetto
Fuck manifesto , na money first o
Give them 2nd,3rd and tell me how we ni go carry first o
1 year later we don Regret o
Phony niggas Na now dem know say we no be set o
We be Voting out sickness,voting in Death o
You not my dawg nigga You no be pet o
Like synonym All of dem are the same,I fit bet o
even your fave no dey bear Kudi, All of them na still clepto
The earlier the better for us to accept o
The earlier the better for us to accept o
Listen, bitches using niggas to escape poverty
Hope say hin carry. hope say hin papa getty property
And these niggas be Promising these girls everything
Just to hit and run to a corner like you just scored a penalty
I’m sick and tired of this fucking mentality
The ability to turn abnormality into normal thing
Spoil person own ,you call am opportunity
Even your papa na fifa president,you go face the penalty
Anybody wey wan cancel me make hin cancel me
But I think you guys really need some counseling
Another thing wey I dey think when I dey count ceiling
Why people dey forget for their life they are some wrongs is happening
Na you sabi who get stroke,na you sabi who get asthma
Na you sabi who dem dey stroke,na you sabi who no getty partner
Alabosi, Gbogbo in ton shey yi Ko Bo si now
E be like say make you dey abuse person wey no get champe and you be fan of arsenal
Before you fix people,check if you no get fault
Think well before you fire,make you no fire yourself catapult
You talk say people no dey support you ,how many people you dey support
Oni Owo epo Lon ba ni la, you sef dey chop, clean mouth commot
You can’t do everything and there’s nothing bad about that
I can I can, alaye you no be accountant
No give anyone more than what he deserves, make you dey your lane
Cause All these ones go just use you,if you no quicky use your brain
Our people make mistake for English una go dey shout ,dey cry
Those ones talk rubbish yoruba,una go talk say hin try
The double standards sha, I no like Wetin una dey do
To ba easy, ki drake and co naa wa so ijebu
My friend Wetin you bring come
Coming from person wey no go like make you live long
Most of these people wey you dey hug,na people wey dem dey see run
So bitter, dey make bitter leaf taste like melon