Id.Me ft. Little Zino Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
See milli thought in my head bro no go vex
If i no dey reply you
Man just dey face many test buh man no relent
Cuz i no go wan shenk you
Bro no go paste me ur aza tori mo ma japa
I no go looseguard you
Buh one day e go set a tun ma ra benz
And i go invite you
Putting hope on id me
Mo fe toju daddy mi
Towo ba ti drop kowo sha ti pe
Mo fe gbo latin ni
Lotto military gbogbo e lati sha
Ye yeh Aseje ta ti sa o
Emi moma lowo ke mi to pe 35
Nah why i dey hustle i dey steady on my grind
Before u go see sure client
A ma wa format
No dey gimme brother komi kajola
Before u go see sure client wey go go walmart
Sise karakara pelu sleepless night
Shey u know the kind joy if money don drop?
Cash-out steady non stop
From marley to london o
For everywhere oro mi lo'n so
Shey you don bomb wey be sey
Client go tell you alaye
With your evidence you no fit to shalaye
Anything fit sup o le dola kin ra ile
When the money drop me i wan go faraway
Putting hope on id me
Mo fe toju daddy mi
Towo ba ti drop kowo sha ti pe
Mo fe gbo latin ni
Ni**a just dey sad all night
Ni**a just dey bomb so hard
Nah only me dey for my family
Tori e mo se mura
If no be Jah grace wey dey guide me
If nah juju e for don cast
Thank God sey God no be one kind
Anyhow e be we go rough am
Omo ope ma dupe tie o
Emi dupe temi o
Mio le fo fola tie o
When its time to shine baba loke ma pemi o