
Blessings ft. Billirano & Little Zino Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Never try forget brother don't you worry seh
Been through a lot of stress and i keep on doing my best
Anybody fit fuck up E fit be me or nah you
You dey beef me and i hear sey nah true
No issue no issues
Oluwa se miracle
Them say no be grace tete bamise uhh ahhh
Baba jo ma gbagbe mi
Sebi iwo lo laye mi
Baba bless me Many Blessings tonight
Many Candles to Light
For our Glory To Shine
Baba bless me Many Blessings tonight
Many Candles to Light
For our Glory To Shine
Sho mo way o
Eni mowe ma lo mo way o
Eni mo lole salaye o
Orin mi gbe won trabaye ooo
Sho mo way o
Eni mowe ma lo mo way o
Eni mo lole salaye o
Orin mi gbe won trabaye ooo
Uhh ahhhh ahhh
Some still dey beef us
They no want make we reach top
No matter what make them leave us
I get jesus
Why they no want make we pull up
If you no get money you no fit get crush
So many jam wey we drop
Nobody dey to support
We still dey push
You know sey man no be God
I know sey man no be God
I no fit fall from the top
Baba bless me Many Blessings tonight
Many Candles to Light
For our Glory To Shine
Baba bless me Many Blessings tonight
Many Candles to Light
For our Glory To Shine
Sho mo way o
Eni mowe ma lo mo way o
Eni mo lole salaye o
Orin mi gbe won trabaye ooo
Sho mo way o
Eni mowe ma lo mo way o
Eni mo lole salaye o
Orin mi gbe won trabaye ooo
I Get Alpha And Omega
I No Fit To Suffer
Cuz Oluwa Gbo Adura
Kuro n be
ABAMIRAPPER