FEEL GOOD Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Cuz when e never set
I no see fine fine girls
Dey tell me say mi o ronu
I get believe mi o kanju
Cuz back then wey we never get
I no see fine fine girls
I no dey phor mi o ranju
Adura gba mi o kanju
And I dont know what they talking about
Nah everyday dem dey talk my matter
And me and you no dey get kanta
And I no dey send your papa
Won pe wa lolofo
Olofo binu ologo
Omo sase o gba loto
And I don follow who know road.
Won pe wa lolofo
Olofo binu ologo
Omo gbope o gba loto
And I don follow who know road
See I no know
Where I still dey go so I stay loyal
Nobody knows
Wetin man dey face so I no long cap
Am on the road to get the dough
You no fit show me love just let me know
Been through a lot life no be joke
Outside for my check let mummy know
And e still get the melody
Gbedu wey no need remedy
And I still get the energy
Me I go give them till infinty
Won le le won le le won le le
Wo ni ele wo yo mo tun gbede
Wetin concern me with your problem
Kemi sha ti ko ere oko dele