MGL Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Too much money eyes out. Too much money iced out
Bar ry Fam ous (feel me)
As I dey pray for money, I dey pray for good life
Goody health
Make I chop life, live life. I go chop life
As I dey pray for money, I dey pray for good life
Goody health
Make I chop life, live life. I go chop life (more good life) ayi.
I don run kilo mi kilo mi kilometers (Ehh)
Pelu, Philomena, make you cool my temper
I don run kilo mi, kilo mi, kilometers (Ehh)
Pelu, Philomena, make you cool my temper (abeg cool my temper o philomena oh)
Biggy bom bom, licky tom tom, me I like am
The way you move am, the way you move ah ah ah
The way you move am ah ha ah ha (e dey shake, e dey shake)
Nwanne onwero k'osi adi, nwanne ị jee ṅụọ garri
Cos life get as e be but you go see tomorrow (you go see front walai)
Tell me wetin I know do (wetin)?
Tell me wetin I never do (wetin)? Say make I know (wetin)? Ehh
Cos you never see me for my Benz oh
Cos you never see me for my Lexus(I don dey for street ehh)
You say I slow.
Tomorrow imma pull up in my Lamborghini,
Nwanne ị jee ije anyị jelu, nwanne ị kwelu
I don mount my guard for ochele since e don tey
I can tell, I can tell
I don run kilo, mi kilo, mi kilometers (Ehh)
Pelu, Philomena, (dem no catch me, yes) make you cool my temper (philo make you cool my temper ayi)
I don run kilo mi, kilo mi, kilometers (Ehh)
Pelu, Philomena, make you cool my temper (philo cool my. touch my dada make I)
Biggy bom bom, licky tom tom, me I like am
The way you move am, the way you move ah ah ah
The way you move am ah ha ah ha (e dey shake, e dey shake)
Nwanne onwero k'osi adi, nwanne ị jee ṅụọ garri (we go manage am)
Cos life get as e be but you go see tomorrow. (you go see front)