Mama Eliza Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Tee Y
Feel me
Tuned
Mama Eliza, abeg tell your daughter Eliza
Say me I dey wait for her
Say me I dey wait for her tey tey o
Mama want make i friend her pikin
Say one day I go marry her daughter
Ọma na adị m good she no see me as a playboy Ahh Ahh Ahh
She no see me as a bad boy
But Eliza no gree (why why o)
She say I no dey holy (na lie o)
She want a man way get the money (calm down o jili ya nwayọ, jili ya nwayọ calm down o)
Eliza Eliza Eliza give me chance lemme show you true love
I dey wait for bus stop
E don tey I dey wait (wait)
Mama Eliza abeg tell your daughter Eliza
Say me I dey wait for her
Say me I dey wait for her tey tey o
Mama Eliza abeg tell your daughter Eliza
Say me I dey wait for her
Say me I dey wait for her tey tey o
Eliza give me chance lemme show you true love
(You no go regret, you no go regret, you no go regret)
Make you give me chance make i show you true love (I no see Bridget, I no go see Bridget walahi mm-hmm)
I dey for here eh I no be dull boy
I dey hustle till I point touch
E go sure for me, nwa make we gum body
Say nobody knows tomorrow, No ojoro
Nye m ohere ka m gosi gị I no be olodo
Ihe ọ bụla ị chọrọ I go follow
(I go follow, follow, I go follow, I go follow)
Eliza give me one chance make i just dey trial ịma na I no go tire for you
If you give me one chance me I no go tire
I'll always stand by you (you)
Reason with me, reason with me
Achọrọ m ka mụ na gị nọrọ na pics, Na ibiza
But Eliza no gree (why why o)
She say I no dey holy (na lie o)
She want a man way get the money (calm down o jili ya nwayọ, jili ya nwayọ calm down o)
Eliza Eliza Eliza give me chance lemme show you true love
I dey wait for bus stop
E don tey I dey wait (wait)
Mama Eliza abeg tell your daughter Eliza
Say me I dey wait for her
Say me I dey wait for her tey tey o
Mama Eliza abeg tell your daughter Eliza
Say me I dey wait for her
Say me I dey wait for her tey tey o