On God Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Sheyi na God I dey wait o
I no come late oh o
I don dey wait oh, on God on God
On God on God on Grace on Grace
Me i dey wait make the boy blow
Make I blow like Trumpet sound
Make I blow like Trumpet sound
On God on God, on Grace on Grace
Me i dey wait make the boy blow
Make I blow like Trumpet sound
Make I blow like Trumpet sound
Oya tell me make i know make i know, make i know
Oya tell me make i know make i know
Wetin man never do, wetin man never do
Oya tell me make i know make i know, make i know
Oya tell me make i know make i know
Wetin man never do
Dirty man don do, plenty man don do
Poverty no go see me, me i jam Simi
Anything way Dem talk i no see it
Na money be my feelings
On God on God, on Grace on Grace
Me i dey wait make the boy blow
Make I blow like Trumpet sound
Make I blow like Trumpet sound
On God on God, on Grace on Grace
Me i dey wait make the boy blow
Make I blow like Trumpet sound
Make I blow like Trumpet sound
Oya tell me make i know make i know, make i know
Oya tell me make i know make i know
Wetin man never do, wetin man never do
Oya tell me make i know make i know, make i know
Oya tell me make i know make i know
Wetin man never do
Dirty man don do, plenty man don do
Sheyi na God hand I dey, ife obu na osulu fá kube
Me, chasing the bag till i get am
I go run town, for this town
No distance available
I dey table, like i get level
E suppose be so cuz
I don pray I don fast
The hustle i no rest, no pretence
Baba God bless me bless me make i no be like this forever
Make the oil way you pour me
For my head make e manifest Make i be the best, be the first
I try my best to be the next
Sapa no go see me again, know me again
As e use me dey play
I no gree again
I double my weight
Na result dey wait, Na the result i dey wait i dey wait, i dey wait
Poverty no go see me, me i jam Simi
Anything way Dem talk i no see it
Na money be my feelings