Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2024

Lyrics

Woo wooh


Yeah


Okay


They know me as a crime boy Odin pikin

I nor too dey laugh for inside my yard

Flush my shit A S A P

Them dey find me, make e nor be for cell

Police don stop for my back, hold me

For cough syrup, they see for my hand

Crime boy, them say na csc Anything them talk, na them go take


Two million naira to bail me out

Them say them nor speak grammar

Anything small thing, na yawa

Throw am inside cell, make e fit to hear us

200k, we go hear you, wetin you dey talk about?

50k, is like you go sleep there

Is like you go die there

Them go touch, and you go feel am


He said, and me I know

And me I know, say okay

And me I know, huh

And I know, say I be Crime Boy

Trust funds baby, Wahala pikin

Give them problem for inside the cell

Presido wan talk me, Me I say lock up

You nor fit buy wetin me I dey sell


Came out with no scars, Escobar

Them go wonder how I take do am

Doing magic, change my fears to money

Me I nor fit to stress my mommy

Crime boy, anything I cause,for my head oh

Carry problems for shoulder, if E heavy, me I fit to drop am

Crime boy, sheybi you say, when the police come

You go japa japa japa japa, abracadabra do your magic


Abracadabra do your magic


Me and my gang, when we enter the place

We nor cause violence

Sipping on squad rum, sipping on codine

Sipping on squad, puff that weed, the baby nor dey cough

Me I just start, I nor fit get enough

Me and mandem mount, na so we rough

Bygones nor go fit, bygones for here

You nor be member, you nor dey work for here


Flex on you, your mind go dey

Na so I be, nor today, I dey work from Sunday to Saturday

Where you dey

Video call, making with my baby in station

I told her, please come save me

After all, you say you go die for me

And you nor go ever leave

Crime boy, anything I cause, for my head oh

Carry problems for shoulder, if e heavy, me I fit to drop am

Na so I drop am

Crime boy, sheybi you say, when the police come

You go japa japa japa japa, abracadabra do your magic


Turn am to turtles

He dey call me cultist

Turn am to turtles

He dey call me cultist

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status