Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2024

Lyrics

Everything I buy in dollar

Dollar up, you say how it take affect me

Change my dolls to naira

Two seconds, big boy for the area

Seeing my vision clearly

When I drag two, three puffs of canna

Giving all praise to Ozahana

The boy is too good, only God fit sign am

Tell me, how you nor go take hear am

Tear robber superstar all the way from heaven

I came through clean like Kevin

My life is so sweet, how you nor go say I act am


You want to see yourself on fast cars

But you nor grind

You want more grace but you nor pray

All these lions them go prey if you nor pay

Why them want to close and open my case


You want to see yourself on fast cars

But you nor grind

You want more grace but you nor pray

All these lions them go prey if you nor pay

Why them want to close and open my case


Beat me for things wey I nor know

Na you know pass

All the class when you done pass, God punish

All these putas them wan take me

And all the gifts wey give me

The devil in my yard he dey find me

Wetin you dey talk nor concern me

I just want to stack my dollars up now

Trust funds, baby

What if I nor make am

Na them go tell me say I nor try am

My grandma stuck for there, I nor wan fail her

Killer, she say make I nor kill her

Even if suffer dey, she go bear am

Tell her everything alright, flex her

Put mama for flight now

Everything you pray for, you go get am

One thing wey my mother told me

I nor go ever let the fame control me

Slow me

Nor go let them fool me

Full meal, Me fi eat the full plate

But na the love wey I get make I call you


You want to see yourself on fast cars

But you nor grind

You want more grace but you nor pray

All these lions them go prey if you nor pay

Why them want to close and open my case


You want to see yourself on fast cars

But you nor grind

You want more grace but you nor pray

All these lions them go prey if you nor pay

Why them want to close and open my case


Two seconds, everywhere burst

I done collected ashawo number wey I wan call

I dey like the ones with big breasts

And the ones wey get big big bum bum

I like it when they roll and smoke with me

Before I know, she brings out a white pipe puff am

She say make I nor touch her

Lock herself inside bathroom

I go run for my life oh

Before them say, I done start to dey rape o

Fake news, na them go carry

Cause anything good them nor like am


You want to see yourself on fast cars

But you nor grind

You want more grace but you nor pray

All these lions them go prey if you nor pay

Why them want to close and open my case


You want to see yourself on fast cars

But you nor grind

You want more grace but you nor pray

All these lions them go prey if you nor pay

Why them want to close and open my case

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status