Loading...

Download
  • Genre:Hip Hop & Rap
  • Year of Release:2024

Lyrics

Woo wooh

Yeah

Okay


She gon let the window down

So I can get a little more blind

She gone drag me near the sea

So I can get a lil more drown

She don't believe in Jesus Christ

She dey tell me many lies

Don't look her face when I count my blessings

Because she look pretty like the devil


Go down on my knees and pray for mercy

Cause na only God wey fit to save me

Kiss on my chick before she leave me

She's going to sell me to my gentiles

Done already know before she do am

She come dey ask me wetin dey do me

Always doing talking with my roommate

Jealousy in my eyes

I nor dey talk am, she dey see am


Joined her for dinner

28 December, celebrate her birthday

I'm not in the mood to kiss her goodnight

Sexual intercourse with different women

Said she want to have my children

I better put the kids to bed now

If she want to fuck, I'm ready

Thank God non of my gang in cell

Pull your pants and polo

Nor come dey look me like tele


I took that dog chains off

Lately I be looking like slave

Gifted flows like wave

The devil tryna lock us in cages

God keeps blessing my days

The money in front of me, I can't be lazy


She said she saw me through a window blind

She said she saw me through a window blind

Hmmmm

She said she saw me through a window blind

She caught me cheating from a window blind (Hmmm)


Wetin you find oh, na you get oh

Make you nor vex oh

Me I nor dey check your WhatsApp

Why you dey check my phone?

She nor go let me go

She said she stuck with me

Said she like the way I be

Want to stink on me like bee


Wetin I do you wey make you vex

Wey make you break your phone

Abi I cheat on you, shey you go let me know?

She saw me thru a window blind

She say I nor fit lie

Only God fit judge you

For the kind things wey you dey do to me


If you want me, I go be there

For your turn, you go fool me oh

Wetin you give me chop

Na which day you go free me oh?

Baby girl, bami soro, it's like I'm not okay oh

Take me out for shopping, buy me some Fashion Nova


Let the window down so I can get a lil more blind

She gone drag me near the sea so I can get a lil more drown

She don't believe in Jesus Christ, she dey tell me many lies

Don't look her face when I count my blessings

Because she's pretty like the devil


I wanna take her out the streets

All she wanna do is waste my time

Always want to talk about my ex

I go soon make you one of my ex now

Treat me gently please

My grandma nor dey use me play

You prove stubborn

I go use my cane

Whoop yo ass and you go feel am


She told me don't talk like that

Anything I want, said she go do am

Said that she bad for me

Anything I want, said she get for me

Say she nor dey hear their rumors

Maybe na dream wey she see dey am


Coding sleeping, she been calling

Can barely reach for the phone

Who's calling? Cut the phone

Na why you dey vex for me?

She's seeing me differently

She nor dey feel my vibe

But she nor go let me dey

Inside my condo, na she dey

She come for holiday

School don start, she nor dey go back

Hmmm


Let the window out

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status