
Owuro ft. Tolibian Lyrics
- Genre:Alternative
- Year of Release:2024
Lyrics
Let him cook
Uu ah uu ah ah ahn
Eh Leh eh
Tolibian
Ah zoom
Owuro l'ojo
Omo oro eje'alo jama
I no wan dey s'alaye to my children
So moni'lati hamma
(Ani'lati hamma)
Joy is coming (ayo nbo l'owuro)
Money is coming (owo nbo to ba s'ise)
Everything we pray for (ti'wa lo ma je)
If dem wish me downfall(ti'won lo ma je)
(Ayibiyibiyibi)
(Owuro l'ojo eni ma r'ire o)
(Ma r'ire o)
(Owuro l'ojo eni ma r'ire o)
(Ma r'ire o)
As I wake up in the morning steady Jeje i make my moves don't hesitate
Put my people on the map i prioritize and sacrifice and navigate
247 dey dey last again On my j
so i dey gentle package
Omo oro mi temiyemi
Bamilo solo mode Asiko no prolong
Babylon time dey go I no fit sogodo
Wetin i dey find for pocket
find me go sokoto
I dey shuffle ojota to island
Omo the story choke
Oun tabara to jari lo
I fit trek taraba to jalingo
Man i just got back from puoto rico
I dey steady making my money
Joy is coming yeah (ayo nbo l'owuro)
Money is coming (owo nbo to ba s'ise)
Everything we pray for (ti'wa lo ma je)
If dem wish me downfall(ti'won lo ma je)
(Ayibiyibiyibi)
(Owuro l'ojo eni ma r'ire o)
(Ma r'ire o)
(Owuro l'ojo eni ma r'ire o)
(Ma r'ire o)