
Excess Money ft. Otega Lyrics
- Genre:Alternative
- Year of Release:2024
Lyrics
Let him cook
Jogbo street o
Mr zoom zoom zoom
I've been thinking From dawn till the dusk
Things are falling apart ebi mi ko
Make my life shine shine like a glitter
When i dazzle dem dey talk say nah filter ah
Insanity already forming up
Brokenness gat me having catastrophic thoughts
Unlimited ego make my money long
Tomo ba ti gbera kan sope otilor
Nkan timo fe o ju money lor
Excess money wey go make me hot
Orin tinba ko kaye bami gbo
Make the universe just dey show me love
Nkan timo fe o ju money lor
Excess money wey go make me hot
Orin tinba ko kaye bami gbo
Make the universe just dey show me love
As I dey hustle for the money and fame I dey pray everyday
Make road clear for my pikin when e mention my name when I don go
Everyday wey I wake make I dey thank God
The hustle got me high like Cocaina
I hustle for the money kinle toju ebi mi
I no hustle for the money kinle s'ako siwon
Emi o gbo won won sosokuso
This is the life I chose
I want the money overdose
All my boys dem know
Emi o ran anybody o
Me I no be tailor but I jejely dey cut my coat (otega)
Nkan timo fe o ju money lor
Excess money wey go make me hot
Orin tinba ko kaye bami gbo
Make the universe just dey show me love
Nkan timo fe o ju money lor
Excess money wey go make me hot
Orin tinba ko kaye bami gbo
Make the universe just dey show me love