Loading...

Download
  • Genre:World Music/Folklore
  • Year of Release:2024

Lyrics

Oro owo sha lawan ro

Omoiyami yawawo

Mode shey iba awon agbagba

Backy ninu camaro


Ehn ye ye

Say they know me Zigiterry

Ehn Say they know me Zigiterry


Zeal


See they want make you grow but no grow pass them

Them go say na juju if them know your past tense

If they run am for you Omo Wonma cast eeh

And if he don happen make you know your target


As a young boy from ghetto my family no get

Aburo yapa and you say make I no vex

And if I no make am sofunmi who I wan tell

And he no go bad if I buy my mama Benz


So Mojadetan Mojadelo

Them tell me make I carry on

But the street is not friendly popo dey if I carry gun

Orimi wa Ma sinmi lo cuz ayeyi won daju gan

Tobatiyo kopanu omoiyami koma banuso


24/7 on the road

Oro owo sha lawanro

Back ninu camaro

Omoiyami yawawo


Kosi eni yamiloowo

Igboro damiloro

Kato Wuwa werey nita Omo ile laman ro


Timoti we orimi lodo

moti we orimi lodo

Modeti bo orisha oja

Modeti bo orisha oja

Motipe olohun loke o

Motipe olohun loke o

Mode shey iba awon agbagba

Mode shey iba awon agbagba

Timoti we orimi lodo

moti we orimi lodo

Modeti bo orisha oja

Modeti bo orisha oja

Motipe olohun loke o

Motipe olohun loke o

Mode shey iba awon agbagba

Mode shey iba awon agbagba


See they want make you grow but no grow pass them

Them go say na juju if them know your past tense

If they run am for you Omo Wonma cast eeh

And if he don happen make you know your target

As a young boy from ghetto my family no get

Aburo yapa and you say make I no vex

And if I no make am sofunmi who I wan tell

And he no go bad if I buy my mama Benz

I dey forget all my sorrow once I light my poli

I no do follow follow cuz nobody holy

Miole sunle hustle mi cuz nobody owe me

Ki omode kan malo fimipa Iyen Omo tioto mi

Make he set for me as I want make he be for my hommies

No dey call me fake eje I sabi my own gees

I'm the best to some Nigga and some nigga no wan see me

Make all my worries go away as I light my poli


Timoti we orimi lodo

moti we orimi lodo

Modeti bo orisha oja

Modeti bo orisha oja

Motipe olohun loke o

Motipe olohun loke o

Mode shey iba awon agbagba

Mode shey iba awon agbagba

Timoti we orimi lodo

moti we orimi lodo

Modeti bo orisha oja

Modeti bo orisha oja

Motipe olohun loke o

Motipe olohun loke o

Mode shey iba awon agbagba

Mode shey iba awon agbagba

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status