
Better Days Lyrics
- Genre:World Music/Folklore
- Year of Release:2024
Lyrics
Go Hard or you Go home
Awao lole padamo
Hmmmm hmmm hmmm hmm
Hmmm
Say they know me Zigiterry
Baba mi loke iwo ni Olorun
As no evidence he dey pain me sha
If I get plenty meat for my pot o
All of them my niggas go jolly for yard
Omotena no vex if I dey hurt you
Sheybi nah money man dey find
And if money dey o we go cuddle
Shey you no go like make we go Dubai
Kosi eni tori mi
Moyatete pe ori mi
Angeli tonpire da jowo tete gbe funmi Kosi eni tori mi
Moyatete pe ori mi
Angeli tonpire da jowo tete gbe funmi
Nah person wey get money them dey call master
When money finish o them go change pattern
So to the better days ati de pada
Go hard or you go home awa o lole padamo
Every hustler get payday
Omo iya no dulling
Omo iya no dulling
Basira mumi lote
because I no get money
because I no get money
As you dey pray for your pay day
hope say you dey work my gee
So if you dey aim all this big things
you gats to dey press something
You gats to dey press
Alhamdullillah for the blessings I'm receiving
Thank you a lot to the people that deceive me
I don tell me hustle no surrender no retreating
I go sing to una ear if una ready to listen
Olorun lonshey o eyan ko
Agbara ko o Werey ko
Responsibilities dey on boys
nah why boys like to dey on God
Kosi eni tori mi
Moyatete pe ori mi
Angeli tonpire da jowo tete gbe funmi Kosi eni tori mi
Moyatete pe ori mi
Angeli tonpire da jowo tete gbe funmi
Nah person wey get money them Dey call master
When money finish o them go Change pattern
So to the better days ati de pada
Go hard or you go home awa o lole padamo
Every hustler get payday
Omo iya no dulling
Omo iya no dulling
Basira mumi lote
Because I no get money
Because I no get money
As you dey pray for your pay day
Hope say you dey work my gee
So if you dey aim all this big Things
You gats to dey press something
You gats to dey press
Every hustler get payday
Omo iya no dulling
Omo iya no dulling
Basira mumi lote