No Competition Lyrics
- Genre:World Music/Folklore
- Year of Release:2023
Lyrics
No Competition - Zigiterry
...
Hmm yeah!yeah!!yeah!!!
‘[?]’
I DEY try all my life make e big but the shege wey I see plenty, but still yet I dey rough am and na one day e go better
Dem promise sey dem go dey with me but nah my downfall dem they all wish me