![Richest](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/03/24/43df9ccbcadf4f00b3287fd3baa72b38_464_464.jpg)
Richest Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Ya Allah please don't leave me behind
Rabi zidni ilma
Jesus abeg no break up with me
Make the cost of living no kill the living
Another paragraph
If no be God then who again
If na bad energy I no do again
Can you do your own like that
Yesterday night might be old
But today morning is still new
Make death no snatch me untimely
Please take everything easy
I dey come I wan roll my cana
Stacking money not friend
Slept late wake up early wetin cause am
Na the muller he dy find
Na small time e remain
Omo elegun mapada jeran
Use your seatbelt
Yungeffissy family gather here