Lucas Mora Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Lucas Mora - Yung effissy
...
My crush dey Inside my crusher
I no know Wetin you wan use person downfall do
No love lost, No love found
As I never fight for my right, I no fit sleep for night
Na my hand if I like, I fit use am press money
And if I like I fit use am press bubby
Married to the game
Plenty enemies wey be like friend
They think they know me but it's not because I don't even know me
No be pure love na the money dey want
Use your seatbelt
Yung effissy gather here
Lucas More
Light your more
No be everybody like us but
Sharas to those guys wey dey always pull up for us
God abeg the money wey you do last time don almost finish
Please help me do another one
Happy birthday Lucas more
Long life paid sho wa pa
Mayor ati olorin Lucas ki lo n so?
O Wa le
Where you dey na? Dj dani general raiding
Owa le dami Lee SND
Olawale SND ki lo n so?
Dj spending SND
Scophy black olo far
Ola haze trabaye
Olorin morobo ki lo n so?
Pappy olo wo Texas
O wa le wellsfargo CA IP
I see you olalare IP
Owa le pappy
Highness key osha small but mighty
Easy cash ki lo n so
God bless you Scott jr
Awo classic funds
I go be the name Yung Effissy
Long life and prosperity
Lucas mora light your mora