- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
And someone said when you choose peace
It comes with alot of good bye
I don see this pattern before
Na the whining I no dey like
This world na wa oh
Oga self get oga
May we not do it in vain
One powerful man think sey nothing fit fall am
Not until when one woman con born one big boy
Death na hin dem dey call am
Anything na hin you fit carry
But sha no carry last
see lyrics >>Similar Songs
More from Yung effissy
Listen to Yung effissy Peace MP3 song. Peace song from album Peace is released in 2024. The duration of song is 00:01:36. The song is sung by Yung effissy.
Related Tags: Peace, Peace song, Peace MP3 song, Peace MP3, download Peace song, Peace song, Peace Peace song, Peace song by Yung effissy, Peace song download, download Peace MP3 song