Pressure (NGFN) ft. Majemu & YARB TRIBE Lyrics
- Genre:Gospel
- Year of Release:2024
Lyrics
Awa o se stranger lori street
No intro gbess!
Won fe yeye mi
Won mo kpe prophecy wa lori mi gbess!
Nwanne o le way
E be like say last year no pay
You no dey alone
As long as say life dey, this year no go end on a low
I come in peace but I no come play
This year na my year and I'm not stopping
Ndia amaro otu umu boys si kwado
Them dey fight the battle wey the score don cast (Awa ni winner se)
Won fé yeye mi
Won mo kpe prophecy wa lori mi (prophecy wa lori mi)
Won fe koba mi
Won mo kpe majemu wa lori mi
Alaye put pressure
Pressure
Pressure
(This year we go pray more)
Pressure
No gree for nobody
Alaye put pressure
Pressure
Pressure
(Omo nothing go stop us)
Pressure
No gree for nobody
Moni, fun won ni pressure
Wo mafo fun anybody
le won lere omo iya ki emi won fé gbon
Wo se iwo ló fé yo
Go on your knees gbadura
Lodun yi mafo fun anybody
Italawa wo we ain't running
Mà ro mi lejo Jó it's early morning
Serving Jesus and we earning money
Awon omo Jesu is taking over
Ko si aye fun esu it's gaming over
Ona ti won di yen gan-gan-gan sha no mo gba
The miracle daily is very normal Wo! Fun won ni pressure
Ki ina yen ko tan
Jeki ota ri e kon gbon
Kon ni awon fé to
Wan fé yeye mi won mo kpe majemu wa lori mi gbess!
Pressure
(Omo boys ti focus)
Pressure
(Omo no shaking)
Pressure
No gree for nobody
Alaye put pressure
Pressure
(If God be for me)
Pressure
(Who fit dey against me?)
Pressure
No gree for nobody
Alaye put pressure
Pressure
(No look Uche face)
Pressure
(You carry grace)
Pressure
No gree for nobody
Alaye put pressure
Miracle must follow me
I no go gree
I must make it
I no go gree
Oh yes!