BIG FLEX ft. Eriko Nwa Lyrics
- Genre:Gospel
- Year of Release:2023
Lyrics
Call on His name e go answer
Anytime I remember
E no dey sleep no dey slumber
E dey guide me, dey protect, dey pamper
Only one God no another
Take my matter like e matter
Any day any weather when I put call
Me I know e go answer
Big Flex, Big Flex, Big Flex
Omo to know God na Big Flex
See my life na blessings
Na God wey dey show mercy
Dem no dey tell person
Omo to know God na Big Flex Big Flex, Big Flex, Big Flex
Omo to know God na Big Flex
See my life na blessings
Na God wey dey show mercy
Dem no dey tell person
Omo to know God na Big Flex
Halle Halle Hallelujah
Halle Halle Hallelujah
Ko ma wole o! Hallelujah
Halle Halle Hallelujah ah ah
Everything confirm
Blessings sun up till sun down
Lele everything confirm
Seed of Abraham no dey run down
Odogwu aburo guy name
Abu'm nwachukwu nwanne oburo whining
Child of grace man I be about it
Anybody wey dey follow nwanne e di mouthed
Na God dey provide
Two-four-seven e dey guide
I no get business with untimely death
With long life you've satisfied me
I be the person wey God don raise
E say make I just dey enjoy grace
Goodness and mercy dey steady chase
Holy Spirit is the biggest advantage and that's a flex
Big Flex, Big Flex, Big Flex
Omo to know God na Big Flex
See my life na blessings
Na God wey dey show mercy
Dem no dey tell person
Omo to know God na Big Flex Big Flex, Big Flex, Big Flex
Omo to know God na Big Flex
See my life na blessings
Na God wey dey show mercy
Dem no dey tell person
Omo to know God na Big Flex
Halle Halle Hallelujah
Halle Halle Hallelujah
Ko ma wole o! Hallelujah
Halle Halle Hallelujah ah ah