BLESSINGS ft. Lil Qhuid Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Che Che
Nwanne
Okay
Blessings no dey come from east nor west (oga)
Blessings no dey come from the soap you dey use baff
(Oga get sense oh)
Ngozi si neligwe nada oh
Osi neligwe nada oh oh
From the father of all
(Obi nigwe)
La-la-la-la-la na your goodness and mercies dey follow me go
And when I take mirror look my face na your glory I dey see inside
Your hand e dey my head
Everything e don connect
Oh my God
See my life
You changed my story cos na you Shower me ooo
Shower me blessings oh God
Say make the blessings dey come my lane
Make e dey come my lane
Shower me blessings oh God
Say make the blessings dey come my lane
Say make e dey come my lane
Many many people want dey take glory
For the things wey God don do for me an
Him I dey give glory / na Him be my Source (sauce)
Aboki'na Me'chaiii e no be indomie
God hand strong for my life
Say nobody fit chalo me
They cannot chalo me no no
Since the day wey I follow
You never shame me no no
Oh my soul / Praise the Lord
Wey don deliver me from gutters
Ye-ye-ye
God is in control
Never leave me alone
Blessings overload
Bad man no go spoil my parole
Where I dey make your blessings showcase
Rivers of Grace make e flow for my space
E be the reason me dey fast and dey pray yeah
Make man man no go fall to disgrace
Where I dey make your blessings showcase
Rivers of Grace make e flow for my space
E be the reason me dey fast and dey pray yeah
Make man man no go fall to disgrace
Shower me blessings oh God
Say make the blessings dey come my lane
Make e dey come my lane
Shower me blessings oh God
Say make the blessings dey come my lane
Say make e dey come my lane