Jakpa ft. Exam IBM Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2023
Lyrics
Yeah, Halla Mah Name You Know!
Jakpa
Make you jakpa,
If you talking shit jakpa,
If no be money make you jakpa.
(Jakpa oh, oh woo oh)
So because of say i no get money, anytime I call you dey snub,
You dey feel like say na you wey dey on top, forgetting say papa God e dey, say God e dey.
Shebi you say make I jakpa
Me i go jakpa,
but when e go enter,
you go remember,
say we bin dey suffer,
me and my brother back then, so make you chill oh wo wo wo
Every time i try to keep my head up,
Making sure say everything e dey work,
So no worry
Nobody dey sub for me,
Na only God na him do am for me oh u woh oh.
Jakpa
Make you jakpa,
If you talking shit jakpa,
If no be money make you jakpa.
(Jakpa oh, oh woo oh)
Exam IBM tell dem something
Boyyblink me i go yarn dem something
Everyday say i go tell dem something
Tell dem some
I go tell dem something.
Very soon dem go dey hear my story
Say very soon dem go dey hear your story
Cus everyday say we dey give God glory
And everyday say we dey chop those blessings.
Every time i try to keep my head up (Eyo)
Making sure say everything e dey work
So no worry
Nobody dey sub for me
Na only God na him do am for me oh wu wo oh.
Jakpa
Make you jakpa,
If you talking shit jakpa,
If no be money make you jakpa.
(Jakpa oh, oh woo oh)