Bad Mouth Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2023
Lyrics
Rensuka first son Skinny
Dem say i too dey robo
Dem say i too dey raba
Say i too dey robo robo
Say i too dey raba raba
Say i too dey mm mm
Dem say i too dey ah ah..eh (Hallah Mah Name You Know, Right)
Dem wan stop e my shine o
They want to bring me down o
Dem wan stop e my flow o
But dem no know oo oho
Say na by the grace of God o
Na him dey make me dey blend o
Na him dey make me dey rise o
But still dem no wan know.
Dem say i too dey mumu
Dem say I too dey kolo
Say i too dey waka waka
I no get e motto and na God wey me i follow, thank God I no be homo
Everything dem talk but na me wey dem dey follow
That's why I say
Hold am there o
(Shut up your mouth oo oho)
No dey talk o
(Anything you no know oh oh oh)
Hold am there o
(Shut up your mouth oh oho)
No dey talk o
(Anything you no know eh)
This life wey we live
Winchi winchi dem plenty
But no matter what dey do, our pocket no go empty
E no go empty o oh oh
Dem wan make our clean hands become dirty oo
But no matter what they do
Our pocket go dey heavy o
E no go empty oo.
Dem say i too dey mumu
Dem say i too dey kolo
Say i too dey waka waka
I no get e motto and na God wey me i follow thank God i no be homo
Everything dem talk but na me wey dem dey follow
That's why I say
Hold am there o
(Shut up your mouth o oho)
No dey talk o
(Anything you no know oo oho)
Hold am there o
(Shut up your mouth oo oho)
No dey talk o
(Anything you no know eh)
Dem say i too dey robo
Dem say i too dey raba
Say i too dey robo robo
Say i too dey raba raba
Say i too dey mm mm
Say i too dey ah ah...eh
Rensuka first son skinny.