My Race Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2023
Lyrics
Let's boogie down
Dandizzy the finest finger.
Yeah
Mama hey o
Me i no wan go as trey o
Me i wanna run my race o
I no come to look face o
So uche make you leave me
Mama hey o
Me i no wan go as trey o
Me i wanna run my race o
I no come to look face o
So uche make you leave me
Oh wowo
Say make you leave me oh wowo
Say make you leave me oh wowo
I no come to look face o
I no come to look face o oh wowo
Say make you leave me
Oh wowo
Say make you leave me
Oh wowo
I no come to look face o
I no come to look face oh, oh, oh, oh, oh
People in Africa
Everyday na one matter ey
Everyday dem dey massacre for Naija oh, oh, oh, oh,
Oshey.....hey
I dey thank God o
Oshey.....hey
Mama hey o
Me i no wan go as trey o
Me i wanna run my race o
I no come to look face o
So uche make you leave me,
Mama hey o
Me i no wan go as trey o
Me i wanna run my race o
I no come to look face o
So uche make you leave me
Oh wowo
Say make you leave me
Oh wowo
Say make you leave me
Oh wowo
I no come to look face o
I no come to look face o
Oh wowo
Say make you leave me
Oh wowo
Say make you leave me
Oh wowo
I no come to look face o
I no come to look face oh, oh, oh, oh, oh
Na which kind life we dey live for Naija
Everyday my people dey kpa
Hungry dey o
Hunger dey o
But God e dey o
All the way o
Mama hey o
Me i no wan go as trery
Me i wanna run my race o
I no come to look face o
So uche make you leave me
Mama hey o
Me i no wan go as trey o
Me i wanna run my race o
I no come to look face o
So uche make you leave me oh, wowo
Oshey.....hey
I dey thank God o
Oshey... .hey
For the life wey I live today o
Oshey.....hey
E no easy oo
Oshey.....hey.
Let's boogie down
Dandizzy the finest finger.