Tamara Bless Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2022
Lyrics
Na u I see ooh
Na u I see ooh
B2s Germy Mee
Bayologic Pon the beat
Na turn by turn
Make we live this life jeje...
Today fit be your turn, tomorrow go be my own
For my life... I no dey rush, I just dey live my life jeje ah!
People dey binu just because I dey shine
If u see me for street brother sister happy for me as I dey pray for you too.
Tamara wey do am for Oguruyeke same God go do my own Amen!
E go do am for you Bunawei
Tamara Bless me oh (Amen)
Oluwa go bless you oh (Amen)
Tamara Bless me seisei ah! Chineke go bless you oh (Amen)
All I see ( all I see)
Baba God blessings
Anything I do na blessing
Everywhere I go na blessing
All my hand work turned to blessing
God don change my name to blessing
Tamara Bless me oh (Amen)
Oluwa go bless you oh (Amen)
Tamara Bless me seisei ah chineke go bless you oh (Amen)
All I see (all I see) Baba God blessings
Call my friends, make we go for jolie jolly
I take Dem to quilox make we go for Pana na
Dangote na my friend, Tompolo na my person Komiyenyefa na my brother
Say na God dey do am for you?
Tamara wey do am for Aketekpe same God go do my own (amen)
Him go do am for you Bunawei.
Tamara Bless me oh Amen
Oluwa go bless you oh Amen
Tamara Bless me seisei ah chineke go bless you oh Amen
And I pray for u, and I pray for u (Amen)
We go make am o
B2s
Germy Mee.