Addicted Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2021
Lyrics
B2S..
The beat is Bayologic
Germy Mee
I miss my way then I lost the show
I be run 8miles I almost lost my soul ( I don fall for u)
Count on me count on me 123
Sharpaly girl I will dey by u
We fiti take our love to the Moon
Make Love in the mood all night o girl
Wetin u don do to me
What have you done to me
What I've u done to me
Abi u don miss that thing with love portion
Sexy na understatement
Love is underrated for naija
Point the trigger Pon my brain
I no wan live to dey feel that pain ( feel that pain...)
And If I die o, Mee I no go die wrong
Something must kill a man
And if I die o make Dem bury me for ya baka
U gat me fall for u
Omo me I don fall
Girl I don fall kpatakpata
Mee fit shoot murder fucker
I don't wanna see no banger
I'm so addicted
I'm so addicted to you my girl
I'm so addicted, addicted , addicted
Something wey sweet pass vitamin c
Sweet pass vitamin c
Her waist e bad
She gat me turn on and on
I swear she bad
I make her feel so wet
I put my P in her P
I know she like my D...
B2S....
Amaka booty large
Folake carry for front
Anita carry for back
Alawolala
Control me like remote now
Love is underrated for naija
Point the trigger Pon my
brain
Omoge me I don fall
Ayakata oo..
I'm so... (Addicted
I'm so (Addicted
I'm so addicted addicted addicted
B2S
Germy Mee
Logic Finger