Drama (Belima) Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2023
Lyrics
B2S,
Germy Mee
I've you ever see pretty woman toh
Fine pass mammy water (Belima u be one)
The way she dey Waka, she wan turn me to Saka
If you see her backa (oh my gawd)
shebi you promise me you go dey by me?
You promise me you go stay with me,
Money never dey you go reason with me,
If I never blow you go dey by me?
Plenty girls dey my DM so..
Only you dey high me so..
High me pass palming Belima
If I ever see you with another man,
I go kpai person Kiya masa
I fitti run to you masa masa
Run your race like kilometer ....
Girl you know you're my everything, I gave you my heart my trust my soul o girl
I nor fit let you go go
Count on me like 1, 2, 3
You do me strong thing
Belima do you love me or not
I say make I know ooo ( ah...awwn)
Belima do you love me or not I say make I know oo oh(ah awwn)
Before you go turn me to sinner
Abeg abeg no go put me for yawa
Many plenty girls dey for my DM oh!
Only you wey dey scatter my dada o
Enough of your drama
Drama, no drama ye!
Me no get time for drama
Drama no drama ye!
Me no get time for drama
Every super man needs a super woman,
That woman that girl fiti hold man down
I think say you go be the girl ooo..
Belly why you do me like that?
If I ever see you with another man,
I go kpai person Kiya masa
I fit run to you masa masa
Run your race like kilometer...
Belima do you love me or not
I say make I know ooo ( ah...awwn)
Belima do you love me or not I say make I know oo oh (ah awwn)
Before you go turn me to sinner
Abeg abeg no go put me for yawa
Many plenty girls dey for my DM oh!
Only you wey dey scatter my dada o
Enough of your drama .
Drama, no drama ye!
Me no get time for drama
Drama no drama ye!
Me no get time for drama