Loading...

Download
  • Genre:Afrobeats
  • Year of Release:2024

Lyrics

(You already know, Doctor wey dey sing song)


Many voices in the city, money be the volume

Ambitions to go viral, what keeps it solo?

Many talents in the street, see, grace be the volume

Many things to table in a row but weak weak columns


Marley Marley Marlians, wait I am coming

Lọ́wọ́ yìí, me dey find who go cut soap for me

Behold, G boys! Never you buga me

If nobe ethics me I for don go far for scamming


But na be I no be Warri pikin, I don't wanna carry last

Making hay while sun's shinning, learnt time is running fast

Poverty na bastard guy e no dey my bloodline

Ego a dighi na ala, but as son(sun) of man I must rise


What more? Put yourself in my shoes babe

Friends showed me shege, love showed me pepper

Pepper, so make I pack my kaya

I don find love taya, it's time to find rabba! Ahhh



Parararannnn - Gobe ti sele

Can not explain, but I feel pain ieh - Gobe ti sele

Carry kaya, koo tẹṣan moo, Nguanu - Gobe ti sele

Jeko malo bee you go soon relate ieh - Gobe ti sele



I for say make Thunder fire the man behind my baby's smile but

Toba je baba e abi brother e nko?

I for follow cry blood but heaven nogo fall

If it's gonna be hell I better fall out of the love joor


Hope blurs the line but the truth we know

Deep down inside love we know how things dey go

New day new wahala but the skin dey glow

Enu kinihun towo wa gbe bajinatu niso o


Me journey through medical school a hell of a kind

The step at a time when I've got to do gbedu for my fans

Many hoes, plenty goals, plenty shoes that I missed

Here we go! Bobo Flow, lamba still full body


Shey

Na lazy you lazy you dey call am faith

Illegal favour you you dey call am grace

Embracing my hustle, you nogo see the pain

Soon bareau go soon de change, 'tikoto go soon remain



(I gat my....)

Parararannnn - Gobe ti sele

Can not explain, but I feel pain ieh - Gobe ti sele

Demo demo, democracy, Nguanu - Gobe ti sele

Jeko malo bee you go soon relate ieh - Gobe ti sele



Una never see performer

I swear you go soon see performer

Performer wey pass Pasuma yeah yeah yeah

Gobe ti sele

Similar Songs

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status