Loader Loader Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2023
Lyrics
Loader Loader - Doctorflowz
...
You already know Doctorflowz wey dey sing song
Eli rakabashirobebe, emi n lomi e joor
You call my phone cus you wan give me billing, madam no network
I will like to know if you truly know what you know
You can imagine though you come beer parlour to win a soul
Must we overdo? If you do your own I do my own
Inside this kind weather, olowo lo n sore olowo
O baby - show working
Shey you get rabba - show working
You forming holy - show working
Toye ko jo daada o - show working
O baby baby - show working
You for don cash out - show working
You forming holy - show working
Toye ko jo daada o - show working
Body na package - show working
Watin dey inside - show working
See me see shege - show working
I better take reverse - show working
Who never chop belefull wey dey smoke kanaku don dey show Hallelu Hallelu
The clock is just after 2, you can still make a move but you mess with my boo, o le ku
Dorime and salary, what are they doing in one sentence?
Lodifa fun Naira Marley, Ikorodu yen dem no just wan hear
Baby don't go there - ghen ghen
Bad boys are smoking - ghen ghen
Chop life with system - ghen ghen
Bii Mr Eazi - ghen ghen
O baby baby - show working
Shey you get manners - show working
You forming holy - show working
Toye ko jo daada - show working
O bae o Baby - show working
You for don cash out - show working
You forming serious - show working
Toye ko jo daada o - show working
With this your big package - show working
Watin dey inside - show working
See me see shege - show working
Baby (mama) ma pami na - show working
Inside my party, hold your babe
Awaiting helper? Just dey play
You love your liver? Watch your weight
Instead of rizla, pass update
Hello how are you - show working
Omo to meree se - show working
Pull off your koi koi shoes - show working
F'apala jo reggae - show working
You say you love me - show working
Love is not by mouth - show working
It's not by money - show working
But my aza dey your hand - show working
Dreaming billionaire - show working
You never wake up - show working
Pele Loader Loader - show working
You are just burning sub - show working