![Welcome](https://source.boomplaymusic.com/group1/M00/01/28/rBEeMlfx60OAI_VjAACTKGiesBc817.jpg)
Welcome Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:1994
Lyrics
Ejo talo ni motor la771 gbekuro lona daddy showkey fe welo
Abeg o person wey get motor la771
Commot am for motor road daddy showkey won come inside
Congratulations and jubilation celebration in our nation
Unu hear me
Congratulation and jubilation celebration in our nation
Welcome daddy showkey welcome
Welcome daddy showkey welcome unu hear me
Welcome daddy showkey welcome
Welcome daddy showkey welcome
Where you go a long time welcome
You dey for newyork in the ghetto welcome
Hello mummy hello daddy welcome
Hi uncle hello aunty welcome
Moli children how una dey welcome
Moli people how unu dey welcome
Boys and girls dem how unu dey welcome
Man and woman how unu dey welcome
Move on move on daddy showkey unu hear me
Woli part time jaja know say you run the show
Unu hear me again
Move on move on daddy showkey
Woli part time jaja know say you run yhe show
So me tell them move on daddy showkey to the top
When you get to the top you wa go tell them dem go come
Move on daddy showkey and go on to the top
You get to the top you wa go tell till they come
Move on move daddy showkey unu hear me
Woli part time jaja know say you run the show
So me tell them move on move on daddy showkey unu hear me
Woli part time know say you run the show
So me tell them
Congratulations and jubilation celebration in our nation
Unu hear me
Congratulation and jubilation celebration in our nation
Welcome daddy showkey welcome
Welcome daddy showkey welcome
Welcome daddy showkey welcome
Welcome daddy showkey welcome
Where you go a long time welcome
You dey for newyork in the ghetto welcome
Hello mummy hello daddy welcome
Hi uncle hello aunty welcome
Moli children how una dey welcome
Moli people how unu dey welcome
Boys and girls dem how unu dey welcome
Man and woman how unu dey welcome
Move on move on daddy showkey
Woli part time jaja know say you run the show
So me tell them
Move on move on daddy showkey
Woli part time jaja know say you run the show so me tell them
Ejo daddy showkey lagbole kosi iya were ko sifoya iberu o si mo
Ades galala