Jahova Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:1998
Lyrics
Jehova god o jahova god oo
Ogene onowo agbadagudu orezi
Jehova god I know close omnipotent omnipresent jehova
Jehova carry my pikin help my pikin jehova guide my pikin guide am well well
Gran ma pray original ama yidis
sahalabalebalibale
So me tell jehova
Me I go praise him everyday jehova
Everyday when I get again jehova
Me I go praise him everyday jehova
Everyday when I get up again
Unu give thanks and praises to my jehova
Jehova make me big jehova make me strong
Unu fit give thanks and praises to my jehova
Jehova make me big jehova make me strong
(speaking rasta)
Grama prayer is the key so every man hear me
Daddy showkey come again with an open latest
Grama prayer is the key so every man hear me
Daddy showkey come again with an open latest
Jehova
Me I go praise him everyday jehova
Everyday when I get again jehova
Me I go praise him everyday jehova
Everyday when I get up again
Make we see the man wey say he no know jehova
Unu hear me unu hear me
Make we see the man wey say he no know jehova
Unu hear me unu hear me
Jehava wey me loving jehova wey me put my trust
No matter what they say no matter what dey do
No matter where dem come jehova make dem with
Tell the pappy dem make dem leave us alone
Jehova
Me I go praise him everyday jehova
Everyday when I get again jehova
Me I go praise him everyday jehova
Everyday when I get up again
Unu hear me people dem jehova me believe
(speaking rasta)
Grama prayer is the greatest every man hear me
Daddy showkey come again with an open latest
Grama prayer is the greatest every man hear me
Daddy showkey come again with a new brand latest