Diana Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:1998
Lyrics
Diana why you dey cry clean your face gods time is the best
God go give you your own
If you see my mama ozana tell am say o ozana
I dey for gate oo ozana I no get problem ozana

E get one woman oza her name na daina oza
O nana baby oza nana baby oza o nana baby oo
Daina fine well well oza I say she fine well well oza
O daina baby oza o nana baby o
Daina dey for husband house ozana for good nine years ozana
Daina no born pikin ozana she no born pikin ozana
Husband mama come ozana daina pack your load ozana
I say pack your load ozana daina pack your load ozana
Husband papa come oza daina pack your load oza
I say pack your load oza daina pack your load ozana
Husband people come oza all the way from village oza
Them marry new wife come oza for daina husband o oza
Daina husband come tell them oza make una leave me wife oza
Abeg leave my wife oza if you see my mama tell am say o
If you see my mama ozana tell am say o ozana
I dey for gate o ozana I no get problem ozana
If you see my mama ozana tell am say o ozana
I dey for gate oo ozana I no get problem ozana
Abeg clap for daina oza make una clap for daina oza
Daina don get belle ozana she don get belle o
Abeg clap for daina ozana make una clap for daina oza
Abeg clap for daina ozana daina bi o oza
If you see my mama ozana tell am say o ozana
I dey for gate oo ozana I no get problem ozana
If you see my mama ozana tell am say o ozana
I dey for gate oo ozana I no get problem ozana
Shame to bad people oza shame to bad people oza
Gods time is the best ozana o nana baby o
Daina don get belle ozana she don get belle oza
Shame to bad people oza daina come born bobo o
I say she born bobo ozana she born bobo o
Daina born bobo ozana o nana baby o
O nana baby ozana o nana baby oza
O nana baby oza o nana baby oza
If you see my mama ozana tell am say o ozana
I dey for gate oo ozana I no get problem ozana
If you see my mama ozana tell am say o ozana
I dey for gate oo ozana I no get problem ozana
O daina why you dey cry na
You see say that thing wey you dey cry for god don give
Now your eye don dey shine your body don dey sweet you
O daina baby kia mama oroyo orope