Government Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
I come from place
Wey if light too dey people go complain
Am feeling hurt inside
But I no fit talk
I be the giant of Africa
But I still the find visa
Nah make I run from my home
Just to find good life
Our government bad o
Lot of questions I be asking in my head oh
Yeah
If the president the receive treatment overseas
What you want from the poor masses
Shey you tell me make I go school
I go school
Look into my face you call me big fool
A big fool
Let me tell you true
You can't run from the light
Time go soon come Una nyashes go open
Nyashes go open
Something must to kill a man
But I no want die
A lot of pressure man face
But I no fit shout
If we no win the fight
We no go join them
Water done the gather my eyes
But I no fit cry ah ahhh
I want to know if your heart made of stone
I no the see the joy you get to chop alone
When we for use the money
Build up the land
I want to know
How you take sleep for night
When everyday different people just the die
It's a fact am too rich to be poor
A land so blessed but the people suffer more
Seek for change but the change no the come
Am talking unemployment
Am talking about corruption
Am talking to the youths
wey the still do the crime
Am talking about the politicians
Wey steal our funds
Am talking about the killings
Everyday wey the sub
Am talking about the prices
Everyday going up
Just do your part I do my part
And hope for the best
The little things we get
make we mange and well
The leather you drop nai the turn dustbin
Yeah
Something must to kill a man
But I no want die
A lot of pressure man face
But I no fit shout
If we no win the fight
We no go join them
Water done the gather my eyes
But I no fit cry ah ahhh