Shayo ft. Joe Waxy Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Every man with e own cross
Plenty guys them too talk
I know say you no too the reason me
But you no follow for my reasoning
Oh Ah
Oya sit down the play
If you like you get pass Dangote
Make you wait till the matter go play
I no the do wetin go pass my weight O
Pour me Shayo pour me shayo pour me shayo
Make I for see road
Pour me Shayo pour me shayo pour me shayo
Make I for see road O ah
Cause as e be Yeah
Make I no enter yawa yawa yawa yawa o Ah
Hmm make I no enter yawa
I be sipping this Hennessy
No get time for no enemies
I no want drain my energy
Ontop matter wey no concern me
I dey on my lane like this
I try to practice what I preach
Too many insanity for humanity
Them want to spoil my peace
I Say yawa dey
Yawa Dey o Oh
But e no go come my way
Come my way o Oh
Pour me Shayo pour me shayo pour me shayo
Make I for see road
Pour me Shayo pour me shayo pour me shayo
Make I for see road O ah
Cause as e be! Yeah
Make I no enter yawa, yawa, yawa yawa o Ah
Hmm make I no enter yawa
If you like you get pass Dangote
Make I no enter yawa
I no the do wetin go pass my weight O