FAKE LIFE Lyrics
- Genre:World Music/Folklore
- Year of Release:2022
Lyrics
Red boy
You self
You done blow for Instagram
Only achievement nah your pictures
And the plenty clothes
Wey you done buy (oh yeah)
Every new clothe you rock am online o!
Every new shoe you rock am online o!
Na you wey the pop the bottles owaa!! Ah
Tell me wetin you gain
As you the blow money do fake life
Tell me wetin you gain
When your family still suffer
No let insta deceive you o!
Cos the same insta go still humble you
When the Sakpa go hold you ah!
Nobody self go know you o ah!
Yeah!
As you the see money today
Remember the plan well
As you the dey relevant oh
Remember invest well
As you the chop this life
Make you remember your family
Cause last last
Nobody be your friend for Instagram
Fake life
Your mama the roast corn
You the chop life woo wooo!
Fake life oh
All this thing nah Instagramooo o!
You the drive range
You the pay rent o!
Em make you plan well ooo ahh ah
Fake life
Your mama the roast corn
You the chop life woo wooo!
Fake life oh
All this thing nah Instagram
You the drive range
You the pay rent o!
Em make you plan well ooo o!
Yeah!
As you the see money today
Remember the plan well
As you the dey relevant oh
Remember invest well
As you the chop this life
Make you remember your family
Cause last last
Nobody be your friend for Instagram