ARSENE WENGER (Radio Edit) Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Ye du bah... (chant)
Yea!!
Drop in like john cena
All the men dey don free here
Madd energy i bring i
Sabi the thing i ninja
Share the roles arsene wenger
Bag the cash den i flee here
I no get time to dey pree eye
You cross the line i ginger
Yeah yeah yeah
When I'm in the mood i no dey flop
When i feel the grooves
I just dey pour
Rythyms in their shoes dey don dey ball
Swear dem go feel my grooves wallahi
Omo meta with the vibes i
(Get am)
Panel beat them with the vibes i
(Get am)
Them no fit reach my nicker
(Get am)
Empty my heart on paper
(Get am)
Mi o le so chinese
(Get am)
But soon they'll be on their knees
(Get am)
I put my cheat on speaker
(Get am)
Sample the thing my n***a
(Get am)
Omo meta with the vibes i
(Get am)
Panel beat them with the vibes i
(Get am)
Them no fit reach my nicker
(Get am)
Empty my heart on paper
(Get am)
Mi o le so chinese
(Get am)
But soon they'll be on their knees
(Get am)
I put my cheat on speaker
(Get am)
Sample the thing my n***a
(Get am)
The cash on the way no be minimal
Mhen ebe like
Two trucks and and a bully van
Bad energy no fit see me now
Omo faraway moti ja speedometer
When I drop down (ooh)
All of dia speech go dey goan like (ooh)
Pree my fleet and they mezebu
Follow my clique cause they wan calcu- uhh uh
Power no go run down
Jah no fit shenk me never
Kill a beat I jump to the next one
Kilometer pon kilometer
Man I go sprint am
Feel from a distance
The gbedu too loud
E dey enter
The gbedu too loud
E dey enter (ah ah ahh)
Rythyms in their shoes dey don dey ball
Omo meta with the vibes i
(Get am)
Panel beat them with the vibes i
(Get am)
Them no fit reach my nicker
(Get am)
Empty my heart on paper
(Get am)
Mi o le so chinese
(Get am)
But soon they'll be on their knees
(Get am)
I put my cheat on speaker
(Get am)
Sample the thing my n***a
(Get am)
Omo meta with the vibes i
(Get am)
Panel beat them with the vibes i
(Get am)
Them no fit reach my nicker
(Get am)
Empty my heart on paper
(Get am)
Mi o le so chinese
(Get am)
But soon they'll be on their knees
(Get am)
I put my cheat on speaker
(Get am)
Sample the thing my n***a
(Get am)