
AOJ Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Hmm yedubah
They call me yedubah ahnn
They don try tire
They don try tire
So many things jah don secure
Emeka don try ah
Ofe be tire
Buh jah put my whole life on insure
They no fit try am
They no fit try am
Jah jah gi sharpaly restore
Make they keep trials sabe abaya
Kalala massacre destroy
Dem dey notice say
B'aje ṣe'n de
L'otun de l'otun de l'otun de
Kilo kan omo aiye
I no fih send one time
Then it's twice den it's thrice
Baba kilode
B'aiye ṣe fe kori
Koma to be yen cause i sight and pray
I no fit leave my cross then i sheath my sword
No oh oh ohhh
B'aje ṣe'n de
L'otun de l'otun de l'otun de
Kilo kan omo aiye
I no fih send one time
Then it's twice den it's thrice
Baba kilode
B'aiye ṣe fe kori
Koma to be yen cause i sight and pray
I no fit leave my cross then i sheath my sword
(No)
B'aiye ṣe fe kori
Kin ka'wo sori
Kin ma kigbe
Ye!
Make them give me felony
For the chune i drop
Cause e burst their brain
Kin ja si titi
Make them finish me with their jalobi
They want make i no holy
But i swear walahi i am just a saint
Many many things that i been through for life
If eno be jah wey dey guide i for kpai
Now i reminisce on the past i give thanks
Now mhi holy water never cyan run dry
Many many men dem dey hate on the guy
Say why he bold, on point and precise
They look in my eyes
I swear they see faya iyah iyahhhh
Weight!!
B'aje ṣe'n de
L'otun de l'otun de l'otun de
Kilo kan omo aiye
I no fih send one time
Then it's twice den it's thrice
Baba kilode
B'aiye ṣe fe kori
Koma to be yen cause i sight and pray
I no fit leave my cross then i sheath my sword
No oh oh ohhh
B'aje ṣe'n de
L'otun de l'otun de l'otun de
Kilo kan omo aiye
I no fih send one time
Then it's twice den it's thrice
Baba kilode
B'aiye ṣe fe kori
Koma to be yen cause i sight and pray
I no fit leave my cross then i sheath my sword
(No)