My Brethren Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Its not been a long time yeah I know
E no tey wey I show
Yet they wanna ruin my form, yeah
Yeah they wanna feast my soul.
Jaiye lo on my own
Less friends inna my zone
Man just wan sing some songs, yeah
Make una sing along
I no go tire (yeah e yeah...)
All of my brodies be my lighter
Swears when we pull up you go tire
(Yeah e yeah , yeah e yeahhh..)
Shana wole we bring the fire
I no go tire (yeah e yeah...)
All of my brodies be my lighter
Swears when we pull up you go tire
(Yeah e yeah , yeah e yeahhh..)
Shana wole we bring the fire
Yeah!
If you no know me well no bother call me (My brethren)
My brethren dey their dey
And I know where dem dey (My brethren)
No bother piss me off
My brethren go respond (My brethren)
No go dey shana where my brethren dey (My brethren)
If you no know me well no bother call me (My brethren)
My brethren dey their dey
And I know where dem dey (My brethren)
No bother piss me off
My brethren go respond (My brethren)
No go dey shana where my brethren dey (My brethren)