Join body Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Huh rapzy mania
Ikakuka
Too much money poor ma pikin go think say nah jazz
E go think say nah juju
If your body no full no go join body
Odogwu no be fool as e Dey spray money
You still find excuse shame on me you
If you no get money they go put the blame on you
Ha ha ha ha ha ha ha
Eh eh eh ehn ehn ehn
Oh oh oh oh oh oh
Hm hm hm hm hm
247 I Dey on grind oo
Make them talk my matter I no mind
Kudi ego owo nah hin I Dey find
Doing lot of things just to better my life
Nah person wey get money then Dey put for tabel
Nothing Dey for free bro you go pay dues
My mate Are making money and I do the same too
Shout out to my brothers for east ibo quanu
If your body no full no go join body
Odogwu no be fool as e Dey spray money
You still find excuse shame on you
If you no get money they go put the blame on you
Ha ha ha ha ha ha ha
Eh eh eh ehn ehn ehn
Oh oh oh oh oh oh
Hm hm hm hm hm
Shomo bi toti babo
Wake up and stand tall
Talk to God leave Pastore
Make it faster ma dull
Keep grinding ma stop
Get the money that's all
If you no gallant they go commot you for cancus
Money matter I no go carry last
For my early age nah why I Dey hustle fast
Sorami di hustler egbo she mo kanju bai
Good life is so expensive mo awon toma ma besi nah
If your body no full no go join body
Odogwu no be fool as e Dey spray money
You still find excuse shame on you
If you no get money they go put the blame on you
Hustle hustle hustle my brother
E get why I tell you make you hustle
Nah person born obi cubana
Nah person born chief priest cubana………………………