Ambition Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
I'm on a mission my story my story my story gatts change mania
Far away I have gone
Father lord coma nad see your son
Many fiki fika I can not talk
Where I Dey no be my fault
I zip some Henny and clear my thoughts
Beat by drake listening to my song
You wanna vibe with me you got the right one
I free my mind bygone is bygone
Fake ass as bitches been acting pyton
Fuck y'all snitches got your ass burn
E get the kind life i want for my son
Nobody fit change wetin I don talk
All my day I be writing song
Steady grinding all night long
And if them ask me kini maso
Me I no Dey rush I just Dey wait for my turn
Me I no go fall I rather double my hustle
Gonna do the certain thing my father no fit do
Make my song top the chat when I drop my single
Men I'm so ambitious nigga coming from the jungle
Everyday of my life nah money me I Dey find
Daddy tirope ma she lawyer ma de tie
Nah god give me talent daddy kila ma she bai
Shoe wey size my leg e fit no be your size
So he blessed me nobody fit stop my shine
When it's my time I know everything gone be fine
E gett where I Dey go put myself on the line
Dreams too expensive No Dey sleep for the night