God abeg Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Idt you bad
Huh huh huh uh yea
Rapzy mania
Almighty god Na beg I Dey beg
All my problems nah you I Dey tell
As e never be omo bosheje
If e no be you nah who I go beg
Early momo me I wake I buckle my shoe
Trynna get the bag kile malo shu
Make e no go tey before I boost
Eni lowo nonma ki oloshi noma bu
Money Dey Lagos me I Dey find my own
Ojumitiran me I Dey para
Naira dollar pelu pounds stalley
Awon olowo to gara nimo fe ma barin
Almighty god Nah beg I Dey beg
All my problems nah you I Dey tell
As e never be omo bosheje
If e no be you na who I go beg
Almighty god Na you I Dey beg
All my problems na you I Dey tell
As e never be omo bosheje
If e no be you na who I go beg
Orimi masun eleda mi masunlo
Bimon she hustle tete bamishetemi
Emi ofe jeko pe ki mummy to jere mi
Otipe ti moti sanle awon ebi mi n bere mi
Shomo pe mon hustle dada
Anything I do for the raba
Awa lomo bani atoro
Awa shomo bani ajagba
Shomo pe mon hustle dada
Anything I do for the raba
Awa lomo bani atoro
Awa shomo bani ajagba
Hustle every day man I'm staking my pays
Grinding for the Mulla all of my days
To Moti shagbo pa ninu apate
Ayonbo igbawo loma de
They don't even care they said shii to my face
Living in my head can't even find a space
Had no capital I stick to my state
I pray to jah lord open my way
Orimi masun eleda mi masunlo
Bimon she hustle tete bamishetemi
Emi ofe jeko pe ki mummy to jere mi
Otipe ti moti sanle awon ebi mi n bere mi
Shomo pe mon hustle dada
Anything I do for the raba
Awa lomo bani atoro
Awa shomo bani ajagba
Shomo pe mon hustle dada
Anything I do for the raba
Awa lomo bani atoro
Awa shomo bani ajagba
Almighty god Nah you I Dey beg
All my problems nah you I Dey tell
As e never be omo bosheje
If e no be you nah who I go beg