Killing Me Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Hmm
Lights up in the air
Rastafarian to bless my way
Me I put my ruggedity in my face
Just to get my pay
Pull up in your city with my jaga
No come stress my brain
Street is cold no snooze everybody lo njawe mowe
Cos mio bolanle eh
Emi o ma le rora se
Owo olowo yen seh
Mo ma gbe
And I b small boy
With a plenty garaje
In this street
So many no dey friendly
Some people show love
Many never send me
Life in a battle field
With a lot of blessing
I have to get it with a force
No relenting
Cos nobody go defend me
Yeh eh
This place is killing me
I wanna make money oh
Life e no be two brother
I wanna make something oh
Make God bless papa mama
Make dem fit happy oh
Make jah bless gees wey deh hustle guy
Make dem fit happy oh
I Don cry my face off
I no go lie
I try my neighbour
Make e gimme five
Dey never wanna see me
Never wanna hear my plight
Life put me in a gutter
And slap me by my right yeh eh
On a low
You never wanna turn bad boy
If poverty much
Na you go change cacus
See many crime wey man go touch
To put food for table
Mana gat no joy
Cos mio bolanle eh
Emi o ma le rora se
Owo olowo yen seh
Mo ma gbe
And I b small boy
With a plenty garaje
In this street
So many no dey friendly
Some people show love
Many never send me
Life in a battle field
With a lot of blessings
I have to get it with a force
No relenting
Cos nobody go defend me
Yeh eh
This place is killing me
I wanna make money oh
Life e no be two brother
I wanna make something oh
Make God bless papa mama
Make dem fit happy oh
Make jah bless gees wey deh hustle guy
Make dem fit happy oh